![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Yinno-c – Dance
By: Admin | Artist: Y yinno c | Published: 2024-30-06T05:05:57:00+07:00
![Lirik Lagu Yinno-c – Dance](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-yinno-c-dance.png)
baby you go dance, you go dance, you go dance today

chorus:
them feeling my music all over the world
them screaming my name oh
no be my fault oh

bobo you go hail you go hail you go hail today
baby you go hail you go hail you go hail today
bobo you go dance, you go dance, you go dance today

verse 1:
see me this money i dey spray
and all the bottles that i’m popping
e don dey stay wey i dey pray
now all the blessings that i’m getting
ma life e don better no more no more suffer
chicken on top jellof now i dey drive h2 hummer
make una joli everybody joli
make una joli our life e don better ohh
chorus:
them feeling my music all over the world
them screaming my name oh
no be my fault oh
them feeling my music all over the world
them screaming my name oh
no be my fault oh
bobo you go hail you go hail you go hail today
baby you go hail you go hail you go hail today
bobo you go dance, you go dance, you go dance today
baby you go dance, you go dance, you go dance today
verse 2:
see the way oh my life e don change oh
since the day oh papa god don say oh
e dey sweet, my life e dey sweet
no be beans, my life don complete
see as everybody just dey holla yinno
them want to stand up and dance for this beat oh
bad belle people hate but them no go fit oh
chorus:
them feeling my music all over the world
them screaming my name oh
no be my fault oh
them feeling my music all over the world
them screaming my name oh
no be my fault oh
bobo you go hail you go hail you go hail today
baby you go hail you go hail you go hail today
bobo you go dance, you go dance, you go dance today
baby you go dance, you go dance, you go dance today
bridge:
bukutsi makossa (repeat)
make we dey dance (repeat)
chorus:
them feeling my music all over the world
them screaming my name oh
no be my fault oh
them feeling my music all over the world
them screaming my name oh
no be my fault oh
bobo you go hail you go hail you go hail today
baby you go hail you go hail you go hail today
bobo you go dance, you go dance, you go dance today
baby you go dance, you go dance, you go dance today
Saksikan Video Lirik Lagu Yinno-c – Dance Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu wes king – do you tremble
- lirik lagu new threads – i want to go home
- lirik lagu al-gear – king of davinci code
- lirik lagu sea1997 – wannabe (cyrillic diss track)
- lirik lagu funky dl – letting me down again
- lirik lagu rennie – 4u
- lirik lagu mary kate and ashley olsen – very, very unbelievably scary
- lirik lagu jew-buh – honest
- lirik lagu ram – intro
- lirik lagu luan santana – tudo que você quiser