![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Terry tha Rap Man – Ejeagbo
By: Admin | Artist: T terry tha rap man | Published: 2024-07-07T03:09:08:00+07:00
![Lirik Lagu Terry tha Rap Man – Ejeagbo](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-terry tha-rap-man-ejeagbo.png)
intro: spazm!
awon eyan spazm… we gat dem
ok, dun know
ki loun so (3x)
oya na…
ki lon poppin?
ngbo ki lon so
oya na ejeagbo
question of the day
hit me!…
say we no dey move (we dey move)
shey we no dey move? (we dey move) hit me!
terry (refrain): terry comot, terry comot summer jam. (3x )
kpesh!
terry comot, terry comot summer jam. (3x)
verse 1:
compet-tion is ghost, i no dey see anybody
tec under my belt, yo word up g?
untouchable small boy, big god see
better get on your knees if you want to succeed
me i no dey compete
i gave birth to most of these rappers in the industry
same industry, wey de try finish me
no unity, abeg squash beef with kilishi
chorus 3x
refrain
verse 2:
your writtens couldn’t mess with my off heads
god flows wey de burst head
una dey fight over drinks, i dey empower nations
i’m the real copy, no duplication
i have no limitations, african god i’m free, no mason
too many homicides, too many suicides, genocides. the internet keep telling lies
chorus
Saksikan Video Lirik Lagu Terry tha Rap Man – Ejeagbo Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ictooicy – runnin runnin
- lirik lagu hash swan – daily look
- lirik lagu felikz & jalle – marken
- lirik lagu at first bloom – holding onto my love
- lirik lagu chicoria – giuro che smetto
- lirik lagu izzy bizu – doorstep
- lirik lagu joel martin from toledo – cascades
- lirik lagu lil loaded – b.o.s
- lirik lagu yung nasty xvi – on my mind
- lirik lagu envy* (group) – i ain’t going back!