![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Stackoflava – Life
By: Admin | Artist: S stackoflava | Published: 2024-05-07T17:26:37:00+07:00
![Lirik Lagu Stackoflava – Life](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-stackoflava-life.png)
[intro: stackoflava]
yeah yeah
you know how e dey be now
na so
[verse: stackoflava]
i get a reason me i trust in god first
before i put another man next
never let a preacher twist my conscience
coz life is a critical race
when e sup for your eyes you go remember
stackoflava no dey kolomental
e go smell, you go gbadun the odor
oh ahh
[pre~chorus: stackoflava]
pele oh, you gats bear the loss as a jjc
but na your fault if you no learn something
pikin wey dey sweat when they on ac
na to carry am go cele oh
them go flog am bulala
everyday na fiki fiki bam bam
and him maale go kala
she go kala oh
[chorus: stackoflava]
your body, life go put am for your body
your body, life go put am for your body
your body, life go put am for your body
your body, life go put am for your body
[verse: stackoflava]
me i need peace, innermost peace i need
iced out and smoking weed
penthouse views are therapeutic
i heard you been looking for me
i’m out here, jet ski’s and looking s~xy
and i no fit blame myself
i’m worth everything and more
[pre~chorus: stackoflava]
pele oh, you gats bear the loss as a jjc
but na your fault if you no learn something
pikin wey dey sweat when they on ac
na to carry am go cele oh
them go flog am bulala
everyday na fiki fiki bam bam
and him maale go kala
she go kala oh
[chorus: stackoflava]
your body, life go put am for your body
your body, life go put am for your body
[outro: stackoflava]
when e sup for your eyes you go remember
stackoflava no dey kolomental
e go smell, you go gbadun the odor
oh ahh
Saksikan Video Lirik Lagu Stackoflava – Life Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu da poet – halüsinasyon rework
- lirik lagu the trees – sally free and easy
- lirik lagu shobra el general – ya khalaa
- lirik lagu nicolas lapeña – quimico (air force one)
- lirik lagu noapology – deadhearted
- lirik lagu zaxaura – faker with
- lirik lagu drifaygo – batman freestyle
- lirik lagu wanessa camargo – gostar de mim (never goin’ that way again)
- lirik lagu 2believ – don’t need you
- lirik lagu iris.exe – chemical bleed (circles in the dark)