Baller - Snow Lyrics
By: Admin | Artist: S snow | Published: 2024-01-10T03:25:30:00+07:00Lirikku.ID - Baller - Snow Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Baller - Snow Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton S snow. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Baller - Snow Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.
verse 1 (snow)
wait, who be your ‘pa mate for here?
we still dey hot, na since sunday we don dey for here
you still dey talk, you wey be say you no connect
you wan compete, na your schoolfee we troway for here
oya make we dey pop the level till you off yourself
abi you wan dey trek go house sef, how much you get?
as you don dey take anyhow you go collect
warri boy boy flows self, oshare correct!
chorus
so you be baller, but i be baller wey dey score
and as the scorer, na me dey go house with the ball
you see the dollar, na everyday we dey pop
when them see us them dey dodge, cause my n-gg-s no dey dull
hook: collect the green lyka farmer
supply the drinks lyka barman ×2
verse 2 (bounce)
secondary school, back then i wasn’t top in the cl-ss
check it
right now na me dey top the charts
collect the hennessy abi you don’t want to shack
my brother take two more bottles make you no dey slack
so you be baller, but i be baller wey dey carry dollar
if e no do tell me make we order for another
motherf-cker, holl’up don’t tell me nahda
don’t tell me nahda
i say collect the green lyka farmer
supply the drinks lyka barman
blow everywhere like osama
osama osama osama
i say collect the green lyka farmer
supply the drinks lyka barman
blow everywhere like osama
osama osama osama
chorus
so you be baller, but i be baller wey dey score
and as the scorer, na me dey go house with the ball
you see the dollar, na everyday we dey pop
when them see us them dey dodge, cause my n-gg-s no dey dull
hook: collect the green lyka farmer
supply the drinks lyka barman ×2
verse 3
snow: godfather see, i too much no be sey i talk am
na too much money, i go gather friends to chop am
you see the vibes, n-body fittu stop am
devil think sey e bad but my badness dey shock am
bounce: holl’up
it’s bad boy bounce
we only making money moves man don’t dance
yeah we smiling everyday you know we don’t frown
cause the whole town’s bout to go down
yeah
i say collect the green lyka farmer
i say supply the drinks lyka barman
chorus
so you be baller, but i be baller wey dey score
and as the scorer, na me dey go house with the ball
you see the dollar, na everyday we dey pop
when them see us them dey dodge, cause my n-gg-s no dey dull
hook: collect the green lyka farmer
supply the drinks lyka barman ×2
Saksikan Video Baller - Snow Lyrics Berikut ini..
Random Song Lyrics :
- here for you - ole fredrik wilhelmsen lyrics
- ghosted - djacobz (nld) lyrics
- man with no name - blonde diamond lyrics
- whatchu thinkin' (live in paris) - red hot chili peppers lyrics
- патология (pathology) - di liberta lyrics
- tú ya lo sabes - elefantes lyrics
- nothing left (kingdom remix) - rochelle jordan lyrics
- böse erinnerungen (pastiche/remix/mashup) - chilli vanilli 2 lyrics
- bullshittin - babyface gangsta lyrics
- ad manus - dietrich buxtehude lyrics