![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Simi – Borrow Me Your Baby
By: Admin | Artist: S simi | Published: 2024-04-07T12:09:50:00+07:00
![Lirik Lagu Simi – Borrow Me Your Baby](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-simi-borrow-me-your-baby.png)
[intro: simi]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
[verse 1: simi]
ki lo fa nonsense
you say you like me
shey you dey whine me ni?
see picture wey dey for my dp
my boyfriend no go like this thing
[pre~chorus: simi]
no, no
sanda lilly
small thing, you catch feelings
rebe raba robo ribi
love no need agidi
ijaya, o la ya, because of desire
see me see wahala
he asking for lover
[chorus: simi]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
[verse 2: simi]
k!llin’ me, k!llin’ me softly
i give you warning why you too dey call me?
you say you want me, but ko really funny
you get money and my baby sef get money o
[pre~chorus: simi]
no, no
sanda lilly
small thing, you catch feelings
rebе raba robo ribi
love no need agidi
ijaya, o la ya, because of dеsire
see me see wahala
he asking for lover
[chorus: simi, falz]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow (h~llo, ko gbe now)
borrow me your baby o (he’s not picking the line, why is he not picking the line?)
[verse 3: falz]
h~llo, h~llo, brother ade (what’s up, man?)
e jor e mabinu na mo le salaye
o wa improper, please brother, no talk am
don’t bother, no, it’s not that i wan chop
i’m just feeling peckish, just a little fetish
i no disrespect pls, i go use my senses (i swear)
we go run am well on the low, me sef i know (know)
no be wetin person dey talk for megaphone (that’s right)
no be fight, i just wan borrow your partner (one time)
just a night, if we can reopen that chapter (yeah)
i no come be capper, i no add ajasa (no)
i don’t like to tamper (wheeze), i no need to
wo leave talk, you no see the chemistry
she’s my first love, mo de miss e terribly
[chorus: simi]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o (oh, no, no)
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
[outro: simi]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
Saksikan Video Lirik Lagu Simi – Borrow Me Your Baby Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu мц шарипа (mc sharipa) – поговорим (pogovorim)
- lirik lagu simona molinari – life is beautiful
- lirik lagu heitor costa – mulher empoderada
- lirik lagu asl33p – reset
- lirik lagu abnormallyde4d – ecstatic (feat. m3shka)
- lirik lagu bad mary – disaster party
- lirik lagu benny mayne – after midnight
- lirik lagu rly – restroom booth confessions
- lirik lagu ian lucas, fede vigevani & gusty dj – tiktok
- lirik lagu hamid benmeziane – yemmat wladi