![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Olywizzy - On Soft
By: Admin | Artist: O olywizzy | Published: 2024-07-07T08:52:10:00+07:00
![Lirik Lagu Olywizzy - On Soft](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-olywizzy---on-soft.png)
[verse one]
ogo ti mo gbe wa aye
ma se ba omi loor
gbe ire temi de ki ma gbadun loor
baa erin ba kan lu odo erin a ba omi loor
so i pray to god make he show me love
[re~frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull
24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face thе devil
you know the levеl omo na royal rumble
[verse two]
mo fi okpe fun jehovah
audra mi gba
give thanks to jah
enemies wan make i suffer
carry my hustle and my ladder
for my shoulder
go on my knees pray to god make i go far
tori ti sapa baa de all my friends them go j~pa
swear them go bop
tell me who go follow you suffer
he go remain you and your god for kona
so use your head try remember as you suffer
[re~frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull 24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
written by: olywizzy
Saksikan Video Lirik Lagu Olywizzy - On Soft Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu aaron fraser-nash - cursed peter griffin sings a song
- lirik lagu sperling - november
- lirik lagu dahgraham - rap rōnins
- lirik lagu keiino - damdiggida
- lirik lagu fear the white noise - year of the dog
- lirik lagu gareth west - phoenix
- lirik lagu victoria clark, ron raines & melissa errico - vive la différence
- lirik lagu manuel aka mnl - racki3zz on my m1nd ! (2021)
- lirik lagu kishin - different
- lirik lagu dizgo - honey