![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Odnch - Freedom
By: Admin | Artist: O odnch | Published: 2024-12-07T21:01:37:00+07:00
![Lirik Lagu Odnch - Freedom](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-odnch---freedom.png)
[verse 1]
i wanna love sometimes but, to love e be like prison
i wanna love someone but, when i love i can’t just run off
and i like to run off
[chorus]
that’s why i need my freedom (my freedom)
freedom, freedom (free, freedom)
freedom, freedom
freedom, freedom (freedom, freedom)
freedom
[hook]
me, i get girls and i dey for their mind so
and i get many girls, they love me, i be commando
me i get folake and i get vanessa
me i get mary when she hold me e be helelele
me i get pamela, she l!ck me, i be vanilla
[verse 2]
when she pin me down, na the time wey i rise i touch god
she tell me sey she bad, i no gree but now i concur
me i no fit lie these girls dem gimme wetin i want
so tell me why i’ll stay with one if i can have them all?
all…
[chorus]
my freedom (freedom)
freedom, freedom (freedom)
freedom
freedom, freedom (freedom, freedom)
freedom, freedom
[hook]
me i get folake, and i get vanessa
me i get mary when she hold me e be helelele
me i get pamela, she l!ck me, i be vanilla
yeah oh oh oh
[bridge]
girl, me i no fit love today, make we leave am tomorrow
like a bird i’ll fly the sky where the wind blow, i go follow
girl i’m not the one who’ll promise you forever, never
girl i’m not the one to give you forever
[chorus]
my freedom (freedom)
freedom, freedom (freedom)
freedom
freedom, freedom (freedom, freedom)
freedom, freedom
[outro]
me i get folake and i get vanessa (freedom)
me i get mary when she hold me e be helelele (freedom)
me i get pamela, she l!ck me, i be vanilla (freedom)
freedom
Saksikan Video Lirik Lagu Odnch - Freedom Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bambee - do it like you do
- lirik lagu krishnahazar - cursed eyes
- lirik lagu redemption draweth nigh - mass confusion
- lirik lagu sadraddin - если любишь (if you love)
- lirik lagu gabriel storm - the church song (holy)
- lirik lagu alex cuba - mundos parecidos
- lirik lagu iamdele - cdg (freestyle)
- lirik lagu bloodstone - you don't mean nothin'
- lirik lagu consuelo's revenge - smile
- lirik lagu rytmus - s5 ku dňom 2