Local Champion - Nneka Lyrics
By: Admin | Artist: N nneka | Published: 2024-22-09T23:38:40:00+07:00Lirikku.ID - Local Champion - Nneka Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Local Champion - Nneka Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton N nneka. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Local Champion - Nneka Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.
[verse 1]
shebi i be half caste, because i carry colour follow body, borrow pose
shebi i be villager, because i get swag wey lagos woman no get
you talk sey i be illiterate because i get waffi att-tude for inside my blood
i no go lie, i tried to adjust to your oyibo lagos style, but i failed
[chorus]
i be naija reggae, i be warri reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster
waffi reggae, i be naija reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster
[verse 2]
make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
but you must confess, na my local way dey sweet you p-ss
shebi you dey miss me now, coz i no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
because i no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me
[chorus]
i be naija reggae, i be warri reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster
waffi reggae, i be naija reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster
[bridge]
naija reggae, warri reggae
dem born me near okprikoko village
warri reggae, waffi reggae
dem see me for your lagos city poster
[chorus]
i be naija reggae, i be warri reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster
waffi reggae, i be naija reggae
dem born me near okporikoko village
i be warri reggae, dem say i be waffi mugu
but dem see me for your lagos city poster
Saksikan Video Local Champion - Nneka Lyrics Berikut ini..
Random Song Lyrics :
- sunrise - jd fuller lyrics
- over here - ejatu lyrics
- ninfa (bonus) - alex alanís lyrics
- piştî te yar - aras ardalan lyrics
- terminator - 13kreuzx lyrics
- phir milenge chalte chalte - sonu nigam lyrics
- make my spirit new - ghost ship lyrics
- literal-video: hurra die welt geht unter - manfred groove lyrics
- the fella with a happy heart - dot wiggin band lyrics
- one night in hackney (phuture doom remix) - dynamo city lyrics