lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Nneka - Suffri


By: Admin | Artist: N nneka | Published: 2024-04-07T20:17:12:00+07:00
Lirik Lagu Nneka - SuffriLirikku.ID - Lirik Lagu Nneka - Suffri: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Nneka - Suffri" yang dinyanyikan oleh Toton N nneka. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Nneka - Suffri Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

una dey talk of ur elections, nigerians, nigerians,
we dey talk of the redemption, naija, naija
we dey talk of resolutions, oya
tell me where the solution because nothing dey change
we just dey yan, we just dey spray, we just dey rake,
all these lies so

suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me oh say
suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
don’t you tamper with my soul, eh eh

na only d rich man still dey gain oh
all d moni where i dey go oh
still u see, na only poor man dey suffer
brother, your wish is my order, oh
but nothing dey change, we just dey yan
we just dey spray, we just dey rake, all these lies

suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me oh say
suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
don’t you tamper with my soul, eh eh

bridge
suffri, suffri with my soul oh
suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh

suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
suffri, suffri with my soul, oga you dey hear me oh say
suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
don’t you tamper with my soul, eh eh

oga fulfill my wishes to travel to distant places
but allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
as life goes on, i remember all the things i have achieved
sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
na truth wen dem dey talk say na wetin you sow,
na i you go reap, still na soso lie, na i we dey spread, spray, dey open eye to see deceit,
to see us rise we must rejuvenate
na bottem we dey teh teh
na bottom we dey teh teh
na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
jeh o jeh jeh jeh o


Saksikan Video Lirik Lagu Nneka - Suffri Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: