lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

D.n.k - Nahtay Lyrics


By: Admin | Artist: N nahtay | Published: 2024-27-09T04:45:41:00+07:00
D.n.k - Nahtay LyricsLirikku.ID - D.n.k - Nahtay Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "D.n.k - Nahtay Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton N nahtay. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak D.n.k - Nahtay Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

when i been dey grind for it dem no know
dem no know
i stay up till 2:30, dem no know
now them must know
so i put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
say i need a woman right here wey go cool my stress
cool my stress

then i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top

i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top

can i get love tonight, love tonight
na only one life, so make i ball for life
i am twice as tall, i bring that burna vibe
cus n0body go know when him go fall for life

love tonight, love tonight
gimme pure love make i dey alright
n0body go know when him go fall for life
i am twice as tall i bring that burna vibe

when i been dey grind for it dem no know
dem no know
i stay up till 2:30, dem no know
now them must know
so i put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
say i need a woman right here wey go cool my stress
cool my stress

then i say, na me dey give them vibe
say, na nahtay give them vibe
all the vibe that i bring is not seasonal
all of my vibe come original

na me dey give them vibe
say, na nahtay give them vibe
all the vibe that i bring is not seasonal
all of my vibe come original

say nahtay fear nothing
cus i hear nothing
the only one who stay stunting
compared to me, you’re nothing
military coup like ojukwu something
i dey fear nothing
farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top

when i been dey grind for it dem no know
dem no know
i stay up till 2:30, dem no know
now them must know
so i put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
say i need a woman right here wey go cool my stress
cool my stress

then i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top

i say, farabale omoge leave talk
i know say many people go dey cheap talk
i know say many people go dey still talk
your cheap talk cannot get me to the tip top

when i been dey grind pon it, dem no know
i stay up till 2:30 dem no know
when i been dey sing my thing, dem no know
me i want bugatti, dem must know
when i been dey grind pon it, dem no know
i stay up till 2:30 dem no know
when i been dey sing my thing, dem no know
me i want bugatti, dem must know


Saksikan Video D.n.k - Nahtay Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...