lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Later - Mr. drew Lyrics


By: Admin | Artist: M mr drew | Published: 2024-24-09T21:30:40:00+07:00
Later - Mr. drew LyricsLirikku.ID - Later - Mr. drew Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Later - Mr. drew Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton M mr drew. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Later - Mr. drew Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

(make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone)

baby wait oo ee
everything be time
baba god dey work oo ee
this life no be race oo ee
3nti mede3 baay3 aa
don’t be stress oo baby
everything go source my baby eeeh
naa nooley, you no my life go be better
don’t you leave me here today
and come back later
oh! yeah, naa nooley odo weide3 m3nkyele
don’t you leave me here to stay
and call me laaaater!

dzibordi love me ee love me ee
aaa e love me ee don’t call me later
dzibordi love me ee love me ee
but if you leave me here alone
wune love me ee don’t call me later
make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone

girl if you want to go!
tell me make i know
but don’t you come and call
well, i thought you say you dey wan’t my doe
oh my baby mo ooh
why you do me so oo
well, come see
when i turn big man for the country
make you no dey try call me honey
i no go give you one cedi baby
but, if you go dey, i go dey
no be today, wey adey play to make ma baby
oh! odo be my babe
see you now feeling me

dzibordi love me ee love me ee
aaa e love me ee don’t call me later
dzibordi love me ee love me ee
but if you leave me here alone
wune love me ee don’t call me later

she no fi leave me

make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
make you no leave me alone
alone, alone


Saksikan Video Later - Mr. drew Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...