Lirik Lagu Maverick - Die For You
By: Admin | Artist: M maverick | Published: 2024-27-06T23:58:58:00+07:00Lirikku.ID - Lirik Lagu Maverick - Die For You: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Maverick - Die For You" yang dinyanyikan oleh Toton M maverick. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Maverick - Die For You Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.
intro:
it’s maverick productions
forget
verse 1:
for corner i go corner you
bed i go wonder you
stuck in all your ways
my wonder woman i go wonder you
designer you
bring the finest out of you
we having a good year
so my love not go tire you
okene where the place go down
ogede make the waist go down
girl i give you kponyonyo
come and get this all night long yeah
okene where the place go down
ogede make the waist go down
girl i give you kponyonyo
come and get this all night long yeah
chorus:
i no lie, see
your love is all i need
for your eyes, i dey see
this love na you and me my girl
die for you, kpii for you
i no lie, fit to die for you
die for you, lay my life for you
i no lie…
verse 2:
you go be the one amin o
never fall away amin o
prayed to god for you
so make you no dey form amin o
keep it on a low i know
yeah you feel the flow i know
never run away girl
cos all i do is for you
girl you do me like that
i no lie your back side just dey move me like that
i no lie (i no lie)
girl you do me like that
your back side, you dey try
just dey move it like that
chorus:
i no lie, see
your love is all i need
for your eyes, i dey see
this love na you and me my girl
die for you, kpii for you
i no lie, fit to die for you
die for you, lay my life for you
i no lie…
outro
awww x 5
yeah x 5
oh nooo
for you
girl oo
yeah
Saksikan Video Lirik Lagu Maverick - Die For You Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu luis fonsi, sebastián yatra & nicky jam - date la vuelta
- lirik lagu lydia evangeline - crashing down
- lirik lagu queen bee - 髪の毛 | kaminoke
- lirik lagu alemán - humo en la trampa
- lirik lagu ucxphelmi - sahabat
- lirik lagu dawid kwiatkowski - mój świat
- lirik lagu fat nick & shakewell - free all the opps
- lirik lagu yanga yaya - og118 (oganesson)
- lirik lagu dylan longworth - closure
- lirik lagu chimène badi - a l'heure d'hier