lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Marvie kings – This Story Never End


By: Admin | Artist: M marvie kings | Published: 2024-04-07T07:48:06:00+07:00
Lirik Lagu Marvie kings – This Story Never EndLirikku.ID - Lirik Lagu Marvie kings – This Story Never End: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Marvie kings – This Story Never End" yang dinyanyikan oleh Toton M marvie kings. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Marvie kings – This Story Never End Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

verse 01:
e don tey wey i dey suffer;
no pesin chuk mouth for my matter
wetin i dey see
big pass wetin i gree;
but na your hand i dey oooo;
na your hand i dey oooo

verse 02:
many times i feel like asking: “shey na me be the worse?
why my life dey like say na cross?”
me i know say i don try, but why i dey down?
when my time go finally come?

refrain:
(but) this story never end oooo ~
me, i never dance;
na you i dey wait on;
baba, me i dey wait oooo

this story never end oooo ~
me, i never sing;
e get wetin you tell me;
baba, me i dey wait oooo

verse 03:
they don talk am, say i no go dance;
say in this life, i don lose my chance;
but me, i no kwe;
i say, i no kwe;
na your hand i dey oooo;
and my time no go tey oooo

refrain:
(cos) this story never end oooo ~
me, i never dance;
na you i dey wait on;
baba, me i dey wait oooo

this story never end oooo ~
me, i never sing;
e get wetin you tell me;
baba, me i dey wait oooo

bridge:
dem say i go tire
cos say i no go make am
but baba, na your voice i hear

moments right before now
they make me fall down;
but baba, na your hand i see


Saksikan Video Lirik Lagu Marvie kings – This Story Never End Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: