Ise, Amen (remix) - M and K Lyrics
By: Admin | Artist: M m and k | Published: 2024-28-09T14:27:19:00+07:00Lirikku.ID - Ise, Amen (remix) - M and K Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Ise, Amen (remix) - M and K Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton M m and k. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Ise, Amen (remix) - M and K Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.
ise remix
intro
ise amen ise amen
ise amen ise amen
pre hook
osalobua nor rekete, ise
eghie eze gbelima, ise
eghie imoto kui ima, ise
mimafan wo be khian, ise
hook
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
9ja go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
edo go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
verse 1
you go make money, (amen)
you go buy your house, (amen)
you go buy your car, (amen)
you go get good job, (amen)
marry better wife, (amen)
you go born children, (amen)
you go live long life, (amen)
god go favour you, (amen)
two thousand twenty, (amen)
we rebuke sickness, (amen)
we rebuke problems, (amen)
we rebuke hardship, (amen)
we rebuke devil, (amen)
doc-ment go show, (amen)
we go pop champagne, (amen)
wenijesu christi, (amen)
pre hook
osalobua nor rekete, ise
eghie eze gbelima, ise
eghie imoto kui ima, ise
mimafan wo be khian, ise
hook
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
9ja go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
edo go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
verse 2
you nor go ever suffer, (amen)
your level go de higher, (amen)
your time go surely come, (amen)
you go surely concar, (ise)
your enemies must to fail, (amen)
god light go shine on you, (amen)
happiness go come your way, (amen)
every sunday thanks giving, (amen)
them go surely bow for you, (amen)
enemies go gbadu you, (amen)
gbadu your swag, (amen)
sickness nor be for you, (amen)
accident nor be for you, (amen)
as long as you dey pure, (amen)
always believe in god, (amen)
always dey put god first, (amen) /
pre hook
osalobua nor rekete, ise
eghie eze gbelima, ise
eghie imoto kui ima, ise
mimafan wo be khian, ise
hook
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
9ja go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
osaghawe ni ma, (ise)
oghafuimigbe, (ise)
edo go better, (ise)
oba ator kpe eh, (ise)
outro
amen ise amen ise
amen ise amen ise
Saksikan Video Ise, Amen (remix) - M and K Lyrics Berikut ini..
Random Song Lyrics :
- jerry (intro) - doja cat lyrics
- fimbu - team paiya lyrics
- the same - choo choo (band) lyrics
- aftertaste / innocen't - chicagoland lyrics
- i pray you still love me - jimmy ruffin lyrics
- desperation - orange (band) lyrics
- jumpin’ - vons wrld lyrics
- fake severed arm (slowed + reverb) - areyoutiredofsparrow lyrics
- i can't get out - deadkropp lyrics
- take my life - the answer is no lyrics