lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Kurri – Highly Spiritual


By: Admin | Artist: K kurri | Published: 2024-02-07T06:51:13:00+07:00
Lirik Lagu Kurri – Highly SpiritualLirikku.ID - Lirik Lagu Kurri – Highly Spiritual: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Kurri – Highly Spiritual" yang dinyanyikan oleh Toton K kurri. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Kurri – Highly Spiritual Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

bad man k!lla
see i give them bad men fever

kurri

i shot it down for my men dem
hok na my men dem
e don tey wey we dey, we dey hustle
yeah yeah
way we dey run things
yeah yeah yeah yeah yeah
je juo ese na faulks road
je juo ese na ihiagwa
god bless my day 1s
all my friends wey dey stand by me
yeah yeah! han!
steady holding it down 24/7 for me
yeah yeah

blacka blacka

abobi wait
why you come de show your face again?
why you come de show yourself again?
me i no get time to debate
abobi check and balance wait

highly spiritual
abobi check and balance

me i try to maintain o
make i no dey complain o
okwa mmadu ka ana eze e
okwa mmadu ka ana aria
one time wey i dey my cousin house for lasgidi
wey i been de hustle
one thing lead to another tussle
yeah yeah yeah yeah
everything happen for a reason
see my cousin even say make i gbawa door, make i gbawa door
say make i gbawa door
but i thank god say, god no be man at-all

abobi wait
why you come de show your face again?
why you come de show yourself again?
me i no get time to debate
abobi check and balance wait

highly spiritual
abobi check and balance

balance balance
abobi wait
why you come dey show yourself again
abobi check and balance wait
slow down
why you come dey show yourself again


Saksikan Video Lirik Lagu Kurri – Highly Spiritual Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: