lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Korede bello – Korede


By: Admin | Artist: K korede bello | Published: 2024-04-07T12:15:26:00+07:00
Lirik Lagu Korede bello – KoredeLirikku.ID - Lirik Lagu Korede bello – Korede: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Korede bello – Korede" yang dinyanyikan oleh Toton K korede bello. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Korede bello – Korede Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

for the people wey dey play my single
i dedicate this to you… eh

one time for my people, for the love never stop
the boys dem play my single
all of the girls wey dey love my dimple

jah know! e go better for you, everyday
as e better for me, everyday
man power ko le se, adura lo le, adura lo le se o
e go better for you, everyday
as e better for me, everyday
man power ko le se, adura lo le, adura lo le se o

it is alright, it is all good
its the same boy, from the same hood
you dey feel me, i dey feel you
it is alright, it is all good
it is okay, it is alright
i no dey find trouble, i no dey find fight
jamin to my song, with my baby am i right
it is alright, it is all good

child hood memories in festac
oh yes, i remember when we first started
playing football, in ami backyard
i bare n-body would have guessed that
then na dat young boy whe dey for mile two
would be the one wey everybody smile to
toba fe mo, lo bere mi l’agboju
my brother man, nothing is impossible
cos everytime man wanna rise up
them go try to bring you down
them go tell you say ko le possible
but my brother man it is possible
cos everytime i hold the award up
i realise say man no be god
when they tell me say ko le possible
but baba god tell me say it is possible, hu hu hu

it is alright, it is all good
its the same boy, from the same hood
you dey feel me, i dey feel you
it is alright, it is all good
it is okay, it is alright
i no dey find trouble, i no dey find fight
jamin to my song, with my baby am i right
singing it is alright, it is all good

e go better for you, everyday
as e better for me, everyday
man power ko le se, adura lo le, adura lo le se o
better for you, everyday
as e better for me, everyday
man power ko le se, adura lo le, adura lo le se o

je kin goke laye mi, ma je jiya laye mi
ma je’n sina laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
s’anu mi baba, plenty money laye mi
ori mi koredele
je kin goke laye mi, ma je’n jiya laye mi
ma je’n s’oshi laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
alubarika, alafia laye mi, ore ofe laye mi
ori mi koredele o, oh oh oh


Saksikan Video Lirik Lagu Korede bello – Korede Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: