![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Kencci – Seize Am
By: Admin | Artist: K kencci | Published: 2024-04-07T06:28:55:00+07:00
![Lirik Lagu Kencci – Seize Am](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-kencci-seize-am.png)
[intro]
shiii
voice kenchi dey here sooo
mayadox in the building
ye ye
ye ye
[hook]
they say give to ceaser what belongs to ceaser
but you know say e get as e be now
if i see am…nah to seize am. (x2)
[chorus]
boys dey ge ge ge!
(back up voice )
boys dey go gaga
(back up voice )
smoke ina the benz oh
(back up voice). (x2)
[verse 1: mayadox]
oge adiro zi achom the money kita kita
amarom maka echi yem the money kita kita
achom ihe uso owu itе na ato bitter bitter
i don’t give a f~ck about a murdaf~ckin hatеr
obodo anyi amaro onye bu graduate
lee my bitcoin with high rate
onye wee ego choo obia late
oluwa gozie anyi ihe anyi na acho bu update
pull up in ur city with a lambo
obi elewagom machie jumbo
elotem back then enwerom chingbain
adim ekwe ekwe abum giridia
black jean pilia with versachi (versachi)
pokuo ya yiluya with dakapi (dakapi)
ntiye aru n’ ogbe gi abum obodooo
steady moving kama abu motor oo
[chorus]
boys dey ge ge ge!
(back up voice )
boys dey go gaga
(back up voice )
smoke ina the benz oh
(back up voice). (x2)
[verse 2: kencci]
me say me want to enter the place…mehnnnnn
looking litty litty
all the fine girls dem looking pretty pretty
enter your girl, she dey call me mr me kenchi
ina the city… don’t trust no one ohhhh
don’t trust no one
in oluwa me i trust me no trust no one
mehnnn f~ck everyone, mehnnn f~ck everyone
shey the hustle e dey pay, we go give them scores ohhh
Saksikan Video Lirik Lagu Kencci – Seize Am Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu banda astilleros – solo en el olvido
- lirik lagu essenger – divine virus
- lirik lagu republic zenekar – szeretni valakit valamiért
- lirik lagu r7alness – cozy
- lirik lagu converge & chelsea wolfe – viscera of men
- lirik lagu bind the sacrifice – singular entity
- lirik lagu 三代目 j soul brothers from exile tribe – lose control
- lirik lagu lil big stack – ketchup
- lirik lagu rafael oliveira (versionista) – entre as janelas
- lirik lagu unknwn – whatever (: (prod. by bail)