lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Kaptain - Grateful (feat. Steps)


By: Admin | Artist: K kaptain | Published: 2024-07-07T05:39:51:00+07:00
Lirik Lagu Kaptain - Grateful (feat. Steps)Lirikku.ID - Lirik Lagu Kaptain - Grateful (feat. Steps): Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Kaptain - Grateful (feat. Steps)" yang dinyanyikan oleh Toton K kaptain. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Kaptain - Grateful (feat. Steps) Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

ehh
it’s your boy kaptain
see
dem they call you baller, baller you dey pumb chest
you forget say even ronaldo sef dey warm bench
na you god bless today, na me e go be next
e go reach everybody hand, brother man flex
you enter quilox dey ball without budget
put six figures for table water take light casket
enter cubana, white bottle fall
black bottle fall out
gold bottle fall out
na your reggae don turn blue
money finish wey your real goons
when money dey your mi ley no see you
but you dey deliver when sarafina bill you
see abolo no get business with comb
that’s why money j-paa, everyone go
so use your brain next time because e sure another flexing must show
ye… ye o
because you fly first cl-ss o
e no mean say i no go buy my jet one day
so as i dey work as i dey pray
i no say papers go turn up
o my god,i’m pray’n for my day
i thank my god for another day
person wey one chop go, e go chop
i wan get money p-ss dangote
dey here, dey here, dey here o
i go blow benz o, blow benz o
wawawawawaooo
i go progress o, progress o,
dey here o, dey here o, dey here o,
i go progress o, progress o
wawaaoo
i go progress o, progress o
see
we want to flex, we no wan broke. o
we wan fall out in expensive clothes. yh
we wan make momsi younger
so when dem see her dem go say hin pikin money just dey show… chee
we wan enter our own house
we wan to drive our own car
we wan be the only bae to our olive eeh
(to our olive ehh)
so when we go like make am
this year
double promotion
this year
matriculation
this year
graduation
this year
make everywhere jam
this year
all my squad dem bam
this year
baba na you dey run am
na we dey hustle buh na you dey run am
chee oo
because you fly first cl-ss
e no mean say i no go buy my jet one day
so as i dey work as i dey pray
i no say papers go turn up
o my god,i’m pray’n for my day
i thank my god for another day
person wey one chop go, e go chop
i wan get money p-ss dangote
dey here, dey here, dey here o
i go progress o, progress o
wawawawawaooo
i go progress o, progress o,
dey here o, dey here o, dey here o,
i go progress o, progress o
wawaaoo
i go progress o, progress o
it’s your boy kaptain


Saksikan Video Lirik Lagu Kaptain - Grateful (feat. Steps) Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: