![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Jvsh - Living Legend
By: Admin | Artist: J jvsh | Published: 2024-30-06T09:57:38:00+07:00
![Lirik Lagu Jvsh - Living Legend](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-jvsh---living-legend.png)
i dey pray make we go
far pass the eye can see
all my troubles behind me
yeah yeah
on this journey i saw
strong men wey don fall down
but i’m still on my ten toes
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
nothing come easy
you just gotta maintain
not еven these flows wеy dey bust your brain
sh~t takes time
months years
but i’m done tryna shed these tears
anytime you start e go be like say na joke
gats look front bad belle dem go choke
this na free wisdom e no dey for school
best believe when i say
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
i be living legend
make i carry my music and put am for road
if you don’t know e be jvsh coming with the flow
better clear road clear road
for jayo jayo
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
Saksikan Video Lirik Lagu Jvsh - Living Legend Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tony fika - forti tchora
- lirik lagu antua - drakon
- lirik lagu bshr - bloopers
- lirik lagu pvnch (ukr) - провінція (province)
- lirik lagu big lettuce - torvehallerne
- lirik lagu dani fernández - solo tienes que avisar
- lirik lagu zerator - c.d.f
- lirik lagu bob dylan - devilish mary
- lirik lagu zabranjeno pušenje - hajle selasije
- lirik lagu sun spin - foolishly