lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Jonz – Away


By: Admin | Artist: J jonz | Published: 2024-14-05T08:02:19:00+07:00
Lirik Lagu Jonz – AwayLirikku.ID - Lirik Lagu Jonz – Away: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Jonz – Away" yang dinyanyikan oleh Toton J jonz. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Jonz – Away Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

eh mama
all the tins wey you carry for body i like am oh
just friends girl i dodge am oh

i wan carry your matter put am for my head oh
baby settle for my face
for my face
h~llo
fine nigerian youth
i just want your number
so make we fit yarn again

no do me cunny
no play somebody
i wan dey my grind
make money
no feelings
make e go far

away away away away away
away away away eh eh away
away away away away away
away away away
far away

jo jo jo anna jo
i know say i’m not your bobo boo not your (buh)
if you no gimme make i blow blow blow
make i blow
carry your wahala go go go
anna go
baby go far

away away away away away
away away away eh eh away
away away away away away
away away away
far away

all the tins wey you carry for body i like am oh
eh
just friends girl i dodge am oh
i wan carry your matter put am for my head oh
baby settle for my face
for my face

no do me cunny
no play somebody oh
i wan dey my grind
make money
no feelings
no do me cunny
no play somebody
i wan dey my grind
make money
no feelings
make e go far

away away away away away
away away away eh eh away
away away away away away
away away away
far away

(away away away away away)
(away away away eh eh away)
(away away away away away)
(away away away)
(far away)


Saksikan Video Lirik Lagu Jonz – Away Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: