![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Jodakxk - Toc
By: Admin | Artist: J jodakxk | Published: 2024-04-07T06:27:38:00+07:00
![Lirik Lagu Jodakxk - Toc](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-jodakxk---toc.png)
(verse 1)
regular kid
wey no do runs
big energy
koli bookworm
dance on the beach
with no shoes on
lost my emotions
and got more
say tomorrow
n0body knows
i dea alive
many don go
god dea my side
i no fit slow
jejely ~ je
money go show
———
started from the bottom
otilo
we dea sustain
waka many miles
ojo ~ costain
hustle everyday
mummy dea pray
tell me about love
what you talk
money i chase
forget about friends
many men fake
still i forgive them
kolee baje
i remembеr
when i dea contain
sevеn of my guys
for my house
i no complain
try
(bridge)
everybody talk
who dea talk
make dem talk
e toh
i no really bother
wetin people talk
coz e no dea bother
who i be
konta
to the world
i dea go
coz i get ginger
everybody talk
make dem talk
who dea talk
i no really bother
wetin people talk
coz e no dea bother
who i be
kunta
to the world
i dea go
coz i get ginger
(chorus)
broh kiti
broh kiti
broh ki toh
broh kiti
broh kiti
brokoto
broh kiti x7
odor
some people struggle
on ten toes
mentally fighting
a battle
maintain my peace
i dea gentle
can’t really lie
am alive
i dea grateful
i say my god
very big oh
nah number one
he is the king oh
mighty and all
dem no reach oh
i go down on my kneels
for the king oh
(bridge)
everybody talk
who dea talk
make dem talk
e toh
i no really bother
wetin people talk
coz e no dea bother
who i be
kunta
to the world
i dea go
coz i get ginger
(chorus)
broh kiti
broh kiti
broh ki toh
broh kiti
broh kiti
brokoto
broh kiti x7
odor
Saksikan Video Lirik Lagu Jodakxk - Toc Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu mizukidz - e eu boto o pé na estrada
- lirik lagu ghetto geasy - flaka
- lirik lagu bryant myers - chi-partner
- lirik lagu nisan - yokuş
- lirik lagu veronicavon - u wanna start a band (slowed + reverb)
- lirik lagu the haarp machine - shedding
- lirik lagu luis - zombie*
- lirik lagu oh yeah sure - eclipse
- lirik lagu zero paga - moshpit
- lirik lagu maxx xero - if you can't hang