![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Jinmi abduls & Oxlade - Greed
By: Admin | Artist: J jinmi abduls oxlade | Published: 2024-02-07T05:29:03:00+07:00
![Lirik Lagu Jinmi abduls & Oxlade - Greed](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-jinmi abduls-&-oxlade---greed.png)
eh
arewa
i no fit do without you my love
no no no my love
i no fit do without you my love
oh my love
i’m begging you take it easy on me
i cheat on my woman because of greed
it was the devil’s doing
say a prayer for me
oh my love
i’m begging you take it easy on me
i cheat on my lady because of greed
it was the devil’s doing
say a prayer for me
baby if you go
you carry my heart go
baby if you leave
you take my heart and leave
i no fit do without you my love
man of god
please beg abena make she no vex for me
because i cheat on my princess because of greed
be like say dem give me something chop o e
no it’s not like me
oga pastor o
biko beg my woman make she no vex for me
because i cheat on my princess
because of money and kudi
normally i no dey do like that o
and i swear it’s not like me
baby if you go
you carry my heart go
baby if you leave
you take my heart and leave
(i cheat on my cheat cheat on my)
(i cheat on my cheat cheat on my woman)
(oh my god o)
oh my god
father save us from these daughters of eve
you steal my heart
girl na you be with me
(focus)
Saksikan Video Lirik Lagu Jinmi abduls & Oxlade - Greed Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu riley biederer - too much
- lirik lagu slim c - kess qu'ils tek
- lirik lagu southern wire ends - try to escape
- lirik lagu purr - gates of cool
- lirik lagu i hate this place - state
- lirik lagu linguini - garçonnière
- lirik lagu mahalia - sober (jarreau vandal remix)
- lirik lagu dan mesck - weoh
- lirik lagu varoner - nautica 1983
- lirik lagu razorblvde - ламбо (lambo)