lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Jasën blu - Otojometa


By: Admin | Artist: J jasen blu | Published: 2024-04-07T08:38:38:00+07:00
Lirik Lagu Jasën blu - OtojometaLirikku.ID - Lirik Lagu Jasën blu - Otojometa: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Jasën blu - Otojometa" yang dinyanyikan oleh Toton J jasen blu. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Jasën blu - Otojometa Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

ay, turn me up a lil bit on the microphone
rest in peace, bigtyme..

slow down, omo you don try
plenty plenty hustle, same ol’ life
igboro no dey smile for naija
na wetin man pikin go do
that’s why i sing to you
slow down, let’s play around
uhn, let’s play around
in case you need a reminder
omo this na jasën blu
so when your mind need to relax
i come to your rescue
so call your favorite oaps
pon di radio
make dem play dat jasën blu
pon your stereo

already you know
i be your brown shuga
when i get home
i’ma write a song about you now
when it comes to lovin’, it’s nothin
i got you more than enough
uh, and i keep it one hunnid
and solid never to fall

una wey believe in me
i got nothing but love
for your beautiful souls
ahh…una wey been wait for me
idobale n’mo wa o
mo ki yin

eyin temi o t’ojo meta, aaahhh
e ti ri mi, o t’ojo meta, aaahhh
to all my people dem
wey dey hold me down, aaahhh
jasen~i blu your padi
don dey for town, aaahhh
eyin temi o t’ojo meta, aaahhh
e ti ri mi, o t’ojo meta, aaahhh
to all my people dem
wey dey hold me down…aaahhh
jasen~i blu your padi
don dey for town….aaahhh

eyin temi o t’ojo meta, aaahhh
e ti ri mi, o t’ojo meta, aaahhh
to all my people dem
wey dey hold me down…aaahhh
jasen~i blu your padi
don dey for town….aaahhh


Saksikan Video Lirik Lagu Jasën blu - Otojometa Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: