lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Harrysong – Abeg Na


By: Admin | Artist: H harrysong | Published: 2024-14-05T06:35:03:00+07:00
Lirik Lagu Harrysong – Abeg NaLirikku.ID - Lirik Lagu Harrysong – Abeg Na: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Harrysong – Abeg Na" yang dinyanyikan oleh Toton H harrysong. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Harrysong – Abeg Na Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

see me no ye
alter plate, harrisong
i love you i love you baby
abeg na… abeg na
olivia tell me say they don do the things wey dey pain me
nosa tell me say they don do that same thing wey hurt me
am coming to your arms right now
am calling your phone baby
when i knock your door, kor kor kor open ()
abeg na …open ooo
abeg na …open. baby oooo
abeg na open, open
if them tell u say me i no love u them dey lie
if they tell u say i no go ever need u thеm don lie o
cos na same story wey jеnnifer tell her boyfriend
make her boyfriend come dey fight her best friend oh ha
i dey ur door open
i dey your door kor kor kor open
choros
abeg na…
oya oya come discipline me, come discipline me
come punish me, come punish me
oh, but no deprive me of your love
most especially your jollof wey dey hold me
enough is enough baby
i can′t take this no more. oh oh
i dey ur door kor kor kor open
choros till fade… by #remegee


Saksikan Video Lirik Lagu Harrysong – Abeg Na Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: