lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Gyidi – Hands Up


By: Admin | Artist: G gyidi | Published: 2024-04-07T21:50:57:00+07:00
Lirik Lagu Gyidi – Hands UpLirikku.ID - Lirik Lagu Gyidi – Hands Up: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Gyidi – Hands Up" yang dinyanyikan oleh Toton G gyidi. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Gyidi – Hands Up Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

[intro]
wobɛgyiedi

[verse 1: gyidi]
atwade atwade
abɔle
when i think of the things you dey do for me
nyankopɔn wayɛ ade
if they talk my matter matter
you dey make them dey scatter scatter
anything i want you dey offer offer
you dey give me life, peace
ano dey suffer suffer

[chorus: gyidi]
abeg put your hands up
if your start be small but daakye bɛyɛ big
put your hands up
today you dey sell ntos but you still dey dream big
put your hands up
if you know sey tomorrow go be better than today
abeg put your hands up

[verse 2: gyidi]
you sugar my koko
you make my life sweet, you b-tter my bread
only you i go follow
never go develop cold feet ago stick to your word
ago make dem see sey
only you be the reason
i keep on shining
your love for me be undying
you alone ago
you alone ago
follow follow
you make me agbo
you make me moko

[chorus: gyidi]
abeg put your hands up
if your start be small but daakye bɛyɛ big
put your hands up
today you dey sell ntos but you still dey dream big
put your hands up
if you know sey tomorrow go be better than today
abeg put your hands up

[bridge: gyidi]
thank you thank you for loving me
thank you for strength
thank you for peace
thank you
yh yh

[outro: gyidi]
atwade atwade
abɔle
when i think of the things you dey do for me
nyankopɔn wayɛ ade
if they talk my matter matter
you dey make them dey scatter scatter
anything i want you dey offer offer
you dey give me life, peace
ano dey suffer suffer
you alone ago
you alone ago
follow follow
you make me agbo
you make me moko


Saksikan Video Lirik Lagu Gyidi – Hands Up Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: