![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Fvhad – Werey
By: Admin | Artist: F fvhad | Published: 2024-14-07T00:37:21:00+07:00
![Lirik Lagu Fvhad – Werey](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-fvhad-werey.png)
ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
say me i no dey rakey for my own case
i just want love and nothing at all
me i gety boys wey dey likey mapor
i get dem shorties wey dey put me on call
lifestyle when i dey up girl
na alvin brown wey dey put me on sound
doubt am make i roll you one
you go know when i say chi vibes is a loud
downtown be like mountain on fire
shey you don see uzu boy cry?
pour fire make i pour small love
i know my squad, dem put me on cloud
shakey back, make you get a man down
me i am on cloud i gety dirty man vibe
shakey back, make you get a man down
me i am on cloud with a dirty man vibe
shakey back, if you gety whine down
me i am on cloud with a dirty man vibe
so
~ ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
i fito no get case, but don’t try me
i am on my money on god
Saksikan Video Lirik Lagu Fvhad – Werey Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu nineteenhunnid – ##maniac freestyle
- lirik lagu burla – руський корабль
- lirik lagu mighty mouth – 오! 예! (oh! yeah!)
- lirik lagu bartko – miasto bólu
- lirik lagu kurt vile – stuffed leopard
- lirik lagu selma bajrami – svi ste vi isti
- lirik lagu tides of an ocean – airtight
- lirik lagu temara melek – another me
- lirik lagu janis ian – still waiting for love
- lirik lagu trippy snake & kidd basashi – la última vez