lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Konibaje - Flykid Lyrics


By: Admin | Artist: F flykid | Published: 2024-29-09T00:17:12:00+07:00
Konibaje - Flykid LyricsLirikku.ID - Konibaje - Flykid Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Konibaje - Flykid Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton F flykid. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Konibaje - Flykid Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

ooh yeh
o yeyeyeye yeye
it’s your boy flykid o

some people want make i wan chop make i come beg them
place wey i don leave make i come back there
but god he no go shame us
and money no go fail us
as i dey go up up dem dey pray make i shan wale o
but ori ade no dey dobale
but god he no go shame us
we no go stop to praise god
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o

konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye

oya pause… wait a minute make i yarn you
if na by strength wetin i wan do
cos i no get power and i no get raba
but we no spoil person own our own sef e no go spoil
our own water sef go boil
we go still dey dey shout for joy o eh eh

so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o

konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye

it’s your flykid
and you know say we stand fit o yeye yeye


Saksikan Video Konibaje - Flykid Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...