![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Flash - Betta
By: Admin | Artist: F flash | Published: 2024-04-07T21:05:14:00+07:00
![Lirik Lagu Flash - Betta](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-flash---betta.png)
world wide in my country ..everybody know me well o !
no wannn !!
(see!)
sometimes , sometimes
the things i read online
e dey make me want to dey para o
how man go fit kpai another o
africans we dey try..
and i know it’s one step at time (but tell me)
how man dey go dey sweat find money o
when government dey ragabonmi o
see felix..ask felix !!
weting happen the last time wey we go chill o !!
couple blocks away from where we live
as light e no dey we say make we go drink ooooo…
be like say cloth e don scarce
cuz even thief sef don dey dress like police o !
if you ask felix how the matter be
e go say my brother na god dey protect person oooh
under the canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh..
under your canopy x 2
the baba of security..
hammer us security eh eh ..
Saksikan Video Lirik Lagu Flash - Betta Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu atlanta house - daggers
- lirik lagu asel collins - equilibrio primordial
- lirik lagu i exalt - dialect
- lirik lagu the ynoe - la zoo
- lirik lagu sadghost - miss ramona
- lirik lagu quilt - own ways
- lirik lagu kevin1100 - sex & drugs ft. reign 9000
- lirik lagu josip on deck - underwater god
- lirik lagu lublue - осень (autumn)
- lirik lagu ishawna - private mi page