lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Yawa - Fireboy dml Lyrics


By: Admin | Artist: F fireboy dml | Published: 2024-21-09T07:11:44:00+07:00
Yawa - Fireboy dml LyricsLirikku.ID - Yawa - Fireboy dml Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Yawa - Fireboy dml Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton F fireboy dml. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Yawa - Fireboy dml Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

man on a mission
i see no competition
and i mind my business
god is my witness
they don’t see my vision
ọmọ ologo jẹjẹ mi mo n lọ o
one in a million
wetin dem talk say i do now?

yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue

ki lo tun de, ki lo tun de
ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
i dey jẹjẹly go my way
but dem say, dem say
ki lo wa de, ki lo wa de
ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
i dey jẹjẹly go my way
anything, anything i say
dem say
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nuе

jẹ kan maa sọ lọ
i no fit dull, i no k!ll person, oh
mi o n ṣ’ọmọ isọlọ
i be sure, boy
i no thiеf person own
enter my convoy
we dey burn up
i don dey smoke igbo
one bang tun ti roll up
mo ti jogor
i no see person, oh

don’t give a f*ck anything you talk
i did more than enough, i’ve been on the block
i’ve been giving it all on the dance floor
24/7 ’round the clock and i swear to god (ouu!)
awon t’emi wan gbọ mi gan
365 days we dey burn it up
life on the road always on the go
we dey cho! dey rigimarol
ọmọ
ki lo tun de, ki lo tun de
ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
i dey jẹjẹly go my way
but dem say, dem say
ki lo wa de, ki lo wa de
ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
i dey jẹjẹly go my way
anything, anything i say
dem say

yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue


Saksikan Video Yawa - Fireboy dml Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...