lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Emiboy – I Go Pay


By: Admin | Artist: E emiboy | Published: 2024-21-06T21:18:06:00+07:00
Lirik Lagu Emiboy – I Go PayLirikku.ID - Lirik Lagu Emiboy – I Go Pay: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Emiboy – I Go Pay" yang dinyanyikan oleh Toton E emiboy. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Emiboy – I Go Pay Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

oga ndi oga entertainment
hmm yeh
emiboy rightnow
yeh teni makanaki

odoyewu
shey na u be the girl wey dey light up my fire
(light up my fire)
where u dey, i dey craze for your matter too
makpami o
omoele you know i love you
(you know i love you)
makpami o
and i promise to always dey for you

how many million i go pay
for your love o my baby
cos you’ driving me crazy
how many million i go pay
for your love o my baby
cos you’ driving me crazy

how many million i go pay
i go pay
i go pay
how many million i go pay
i go pay
i go pay
how many million i go pay
30 billion no go fit to do me o
all of your money no go fit to reach me o le le
if you no gree, wait, pause, free me o
cos i getty another
teni makanaki get another
elе le le lee le
ama ma ma maa ma
this lovе is not for free you gat to pay
ele le le lee le
ama ma ma maa ma
this love is not for free you gat to pay pay yeh yeeh

how many million i go pay
for your love o my baby
cos you’ driving me crazy
how many million i go pay
for your love o my baby

(for your love)
cos you’ driving me crazy
(cos you driving me yeah )
how many million i go pay
i go pay
i go pay
how many million i go pay
(pay u go pay )
i go pay
(ah u go pay )
i go pay
(ah ah u go pay yeh yeh)
how many million i go pay

emiboyrightnow
u go pay, how many million u go pay
tu tutu tu tu tutu tu tu tu tuu
how many million u go pay..
pay pay pay pay pay peperay peperayray
how many million u go pay pay pay pay pay pay peperayana


Saksikan Video Lirik Lagu Emiboy – I Go Pay Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: