![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Ejoya Feat. Buju – Mind Games
By: Admin | Artist: E ejoya feat buju | Published: 2024-13-07T04:12:01:00+07:00
![Lirik Lagu Ejoya Feat. Buju – Mind Games](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-ejoya-feat.-buju-mind-games.png)
nawana sl!cker
oh oh yeah yeah yeah
oh o oh o oh
see i been get one gele wey no want vibe
see that gele she just wan fly
she want the things i no fit buy
see that gele just dey one kind
but i get one gele wey just want vibe
see that gele she just my type
she dey support all day all night
she want the things my money fit buy
that’s sabrina o
o o o o
yeah yeah yeah
sey you know
na that one sabi now
o o o o
and you know
yeah yeah yeah
see na that one sabi now
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
o o o o
(instrumentals)
see la
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
you make me sunkun lo go ji
you playing mind games with this your body
as long as sey you go dey for me
i make sure i give you my money
o o o o
(instrumentals)
big keys on the mix
(instrumentals)
Saksikan Video Lirik Lagu Ejoya Feat. Buju – Mind Games Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu phillip mweemba – nocturnal thoughts
- lirik lagu twovm para cristo – mi complemento
- lirik lagu carranza – conecta mi corazón
- lirik lagu syto de hgc – deep in me
- lirik lagu arc de triomf – la nostra història
- lirik lagu the faith brothers – consider me
- lirik lagu tiagz – say less
- lirik lagu biaku – i love maruchan
- lirik lagu jimmy capdevila – des coups et la foudre
- lirik lagu diamond white – side to side