lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Binu - Eimah gypher Lyrics


By: Admin | Artist: E eimah gypher | Published: 2024-30-09T07:32:35:00+07:00
Binu - Eimah gypher LyricsLirikku.ID - Binu - Eimah gypher Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Binu - Eimah gypher Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton E eimah gypher. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Binu - Eimah gypher Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

nah dem dey talk say
d boy e no sabi
why ‘em dey reason me
eyin fans egbami
no dey chin gum me
i no be your padi
100 for my gees
but i gat n0body
me i don let go
and i no send o
so many things way dey burst my medulla
me i don let go
and i no send o
so many things way dey burst my medulla

n0body go fight for you
man go fight for yourself
that’s why i buckles my belt
cuz i no wan regret
no wan depression
this’s my confession

won binu mi
won binu ori
i dey live my life i no send person
em dey wonder how e dey gel for me
nah god dey run the work for me
100 for my gee
won binu mi
won binu ori
i dey live my life i no send person
em dey wonder how e dey gel for me
nah god dey run the work for me
100 for my gee

me i no come here to fight
i came to survive
no put me for mind
bad energy stay aside
me i no come here to fight
i came to survive
no put me for mind
bad energy stay aside

won binu mi
won binu ori
i dey live my life i no send person
em dey wonder how e dey gel for me
nah god dey run the work for me
100 for my gee
won binu mi
won binu ori
i dey live my life i no send person
em dey wonder how e dey gel for me
nah god dey run the work for me
100 for my gee


Saksikan Video Binu - Eimah gypher Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...