![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Dotti the Deity - Pamisaye
By: Admin | Artist: D dotti the deity | Published: 2024-05-07T16:09:20:00+07:00
![Lirik Lagu Dotti the Deity - Pamisaye](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-dotti the-deity---pamisaye.png)
you tell me sey make i let this love bygone
me i no go gree even if na to buy gun o
i go shoot ten men, i’ll k!ll them all for your love
i go make you see sey baby i’m the right one o
i’m the right man
i be dey look around for wetin no loss
and all the while you stayed here waiting for us
took you for granted baby i be pompous
now i no fit take am if you tell me get lost o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
you don’t know what you have until it’s long gone
since you still dey here baby, jowo ma lo o
igba aimo lo semi, i don wise up o
mi o deni fi e sere mo, olohun gbo o
i’m learning the hard way
i’m having these nightmares
i’m having a hard time breathing ‘cos you’re not here
i’m learning the hard way
i’m having these nightmares
i’m having a hard time breathing ’cos you’re not here
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
abeke mi ti fariga
ko fe rimi mi laatan
oni kawamapade mo o
abofe ki nya were ni
baby ma pamisaye o
baby jowo pada wale o
iwo kehinde, emi taiye o
we’re joined at the hip
jo ma pamisaye o
hahaha
jo ma pamisaye o
baby mi jowo ma pamisaye o
ebe mo be ma pamisaye o
jo ma pamisaye o
jo ma pamisaye o
Saksikan Video Lirik Lagu Dotti the Deity - Pamisaye Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu adele - to be loved (s785 remix)
- lirik lagu neuhaus.fm - berlin daydream
- lirik lagu eminexx - head banga
- lirik lagu nobigdyl. - go with the ghost
- lirik lagu global dan - wake up & repeat
- lirik lagu ozuna - eva longoria
- lirik lagu litdod - sakht shode
- lirik lagu damien beng - i'll never find anyone like you again
- lirik lagu zima lew - tag!
- lirik lagu konishi ryosei - 生きる者たち