Lirik Lagu Don mappy & Samvsthekids - E Fit Be Me
By: Admin | Artist: D don mappy samvsthekids | Published: 2024-30-06T10:34:43:00+07:00Lirikku.ID - Lirik Lagu Don mappy & Samvsthekids - E Fit Be Me: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Don mappy & Samvsthekids - E Fit Be Me" yang dinyanyikan oleh Toton D don mappy samvsthekids. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Don mappy & Samvsthekids - E Fit Be Me Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.
chibuike been say
em just wan go play
on a sat~rday
for ph wey we dey
dem bn come again
and dem bn shoot again
police man wey be say
suppose dey keep us safe
na who know say chibuike go die
ta lo mo pe officer ti high
mama faint papa don dey cry
one life but the cops cut the time
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
e fit be anybody o
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
one life but the cops cut the time
another one just die
anothеr brother gone
i hear thе mothers cry
i hear the father mourn
oh what a country i
was here raised and born
bro the country hard
why we cry to god
baba god
shey you dey see
shey you dey look
as your people dey do
see they wan put us for jail
they say we breaking the rules
we breaking the laws
give them a round of applause
na who know say chibuike go die
ta lo mo pe officer ti high
mama faint papa don dey cry
one life but the cops cut the time
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
e fit be anybody o
e fit be me
e fit be you
e fit be your brother
one life but the cops cut the time
one life but the cops cut the time
one life but the cops cut the time
Saksikan Video Lirik Lagu Don mappy & Samvsthekids - E Fit Be Me Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu gerald law ii - apology
- lirik lagu yung kidd - too high
- lirik lagu t.i. - untitled snippet
- lirik lagu lil baby and rodwave - rag2riches
- lirik lagu oro bianco - regina
- lirik lagu emily hope price - miserole
- lirik lagu an unkindness - freedom pt. 1
- lirik lagu lian faz - lo nuestro
- lirik lagu [arule] - lawless
- lirik lagu porch cat - medical mystery