![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Dmac y$d X Nexto - Time
By: Admin | Artist: D dmac yd x nexto | Published: 2024-27-06T18:21:14:00+07:00
![Lirik Lagu Dmac y$d X Nexto - Time](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-dmac y$d-x-nexto---time.png)
so many people done go
when you go it’s over
yea yea yea
so many people dey leave
weytin dem go do today for tomorrow
you throw your life all away
because of temporary sorrow
so many people done go
so many good people wey i know
so many people done go
ayi’mo asiko lo’n damu eda
so many people done go
time waits for n0body
time no dey give warning
time is the real enemy
so many peoplе done go
so many people donе go
when you go it’s over
when you go it is eease
make i tell you my story
all the things wey i done see
if e no be god i for don miss
i for don die e be tete
life no be beans kweku don try
suffer for my country i don taya
surrender my life inna god hand
e no be gun fight when we gone die
omo all the money we you get today can’t protect your from time you know
e no matter how fast you run
time is running out on everybody
i just wan enjoy life
i don work for it and i deserve it
time is a currency
spend it well on family because
so many people done go
so many good people wey i know
so many people done go
ayi’mo asiko lo’n damu eda
so many people done go
time waits for n0body
time no dey give warning
time is the real enemy
so many people done go
so many people done go
when you go it’s over
Saksikan Video Lirik Lagu Dmac y$d X Nexto - Time Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu the five americans - (but not) today
- lirik lagu zlata ognevich - кружева (lace)
- lirik lagu 平沢進 (susumu hirasawa) - 山頂晴れて (clear mountain top)
- lirik lagu rae sillycon - whatever
- lirik lagu 27club - udfc
- lirik lagu mezzosangue - sono un disastro
- lirik lagu the stranglers - mr. big
- lirik lagu monarx - боль
- lirik lagu la bouche - candle in the wind '97 (gospel version)
- lirik lagu miraie - archive fashion