lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Deiveed - We Dey Praise


By: Admin | Artist: D deiveed | Published: 2024-02-07T05:31:49:00+07:00
Lirik Lagu Deiveed - We Dey PraiseLirikku.ID - Lirik Lagu Deiveed - We Dey Praise: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Deiveed - We Dey Praise" yang dinyanyikan oleh Toton D deiveed. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Deiveed - We Dey Praise Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

have i told you tele?
say jesus love me welle
he gave me this symphony
melody sweet me for belle
k’hallelujah repete
mo n jijo jesu jelenke
i go dey always praise hin name
till the day i kpeme
from the front to the back
e dey watch me all around
all the days of my life
e no let me fall down (ehen)
i’ll give unto caesar what is his
i’ll give my jehovah whatever he needs

jijo jesu daadaa k’o k’hallelujah repete
jijo jesu daadaa k’o k’hallelujah repete
jijo jesu daadaa k’o k’hallelujah repete
that is what we do in the presence of the king

we dey praise
we dey praise
we dey praise him everyday
we dey praise
we dey praise
we dey praise him everyday
we dey praise oh
we dey praise oh
we dey praise him everyday
that is what we do in the presence of the king

verse two, i know
say my god do p-ss you
and it’s true; e dey show
say jehovah’s been good
when the devil shakara
i will not be shaken
mo l’oluwa to l’agbara
orijo no be faking
everyday everyday
we just dey praise him everyday
we just dey praise him everyday
e be like say tomorrow no go dey (ehen)
i knew what it felt like living in sin
i know how it feels now to be free

jijo jesu daadaa k’o k’hallelujah repete
jijo jesu daadaa k’o k’hallelujah repete
jijo jesu daadaa k’o k’hallelujah repete
that is what we do in the presence of the king

we dey praise
we dey praise
we dey praise him everyday
we dey praise
we dey praise
we dey praise him everyday
we dey praise oh
we dey praise oh
we dey praise him everyday
that is what we do in the presence of the king

atewo ni mo fi a mo bi o ba m’ore
ijo jijo ni mo fi a mo bi o ba m’ore
atewo ni mo fi a mo bi o ba m’ore
ijo jijo oh, jijo oh t’o ba m’ore

jijo jesu daadaa k’o k’hallelujah repete
jijo jesu daadaa k’o k’hallelujah repete
jijo jesu daadaa k’o k’hallelujah repete
that is what we do in the presence of the king

we dey praise
we dey praise
we dey praise him everyday
we dey praise
we dey praise
we dey praise him everyday
we dey praise oh
we dey praise oh
we dey praise him everyday
that is what we do in the presence of the king
we dey praise
we dey praise
we dey praise him everyday
we dey praise
we dey praise
we dey praise him everyday
we dey praise oh
we dey praise oh
we dey praise him everyday
that is what we do in the presence of the king


Saksikan Video Lirik Lagu Deiveed - We Dey Praise Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: