lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Daniel blyz - Talk


By: Admin | Artist: D daniel blyz | Published: 2024-07-07T03:11:42:00+07:00
Lirik Lagu Daniel blyz - TalkLirikku.ID - Lirik Lagu Daniel blyz - Talk: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Daniel blyz - Talk" yang dinyanyikan oleh Toton D daniel blyz. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Daniel blyz - Talk Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

emi
man dem quote

mhm mhm mhm

my guys i know
all my friends i know
my homies i know
girls everywhere
24/7 i de dey my grind
days i pray for, uh
my friend
twisted, five12 knew my stress
if e no be god i for don crash self
yea
girls send me g code, blyz mhm
my enemies i no know yea
girls no wan’ gv me test (punani)
then i never make the money mhm
gum body ma je mhm
tell your friends you know dani
24 girls i been date i try
24/7 i de dey my grind

if you no fit understand me
makе u no de talk to me
if u no fit role wid mе
make u no de talk to me
if you no fit fvk wid me
make you no de talk to me
if you no fit hear my own
make u no de talk to me ye ye
no talk to me
i swear no talk to me
no talk to me ye ye
no talk to me
oh no talk to me, no no
no talk to me, no no
no talk to me, no
you might just talk to me
i
sound like heart breaker
two girls i undertaker
if you’re in a rush you might hear later
this song be like proof where the bullet can’t enter
uuh
uh my time
on my time i de treat you well
but your time u no do me friend
why you turning me into your slave
how it gon’ be if i do your same, ay
make i go jeje
this life, you no giridie reach
quarantine before you make your wish
ay
tonight tonight tonight tonight
i call my friends wey treat me nice
no be the ones wey fit deny

if you no fit understand me
make u no de talk to me
if u no fit role wid me
make u no de talk to me
if you no fit fvk wid me
make you no de talk to me
if you no fit hear my own
make u no de talk to me ye ye
no talk to me
i swear no talk to me
no talk to me ye ye
no talk to me
oh no talk to me, no no
no talk to me, no no
no talk to me, no
you might just talk to me
if you good you can talk to me
el blyz
4b9
my gang
is daniel blyz (4b9 gang)


Saksikan Video Lirik Lagu Daniel blyz - Talk Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: