lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Rolling Stones - Copta this! Wossop? Lyrics


By: Admin | Artist: C copta this wossop | Published: 2024-26-09T03:31:12:00+07:00
Rolling Stones - Copta this! Wossop? LyricsLirikku.ID - Rolling Stones - Copta this! Wossop? Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Rolling Stones - Copta this! Wossop? Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton C copta this wossop. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Rolling Stones - Copta this! Wossop? Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

[intro:ansah live & copta]
aye! so the girlie be your own
yeah! the girl whey you dey pap my boy in own yeah
chok it! make i biz
so the girlie be your own
yeah! papa was a rolling stone
we rolling stones
we roll with dem girls
we rolling
so the girlie be your own
slow
slow
slow

[verse: ansah live]
you figure say your own eh
ha! ha! you dey funny me
kɔhwɛ no
snapchat ɔne boy bi twitwa
wo kobisa no pɛ ɔse ɔye homie
slow b
she dey put you in in dp so you figure say you be in only uh
no please
you dey buy am airtime
fraud boys na ɛkyekyɛ no rollies
wo kra vim so yɛ na gyae mu
ɛnɛ pent, block b obi sei mu
four corners boys boys bɔ na he mu
wɔ ne car mu
joe boy di wo lane mu
the way she walk come p-ss make all the boys thirst dier
be like you for sip sprite
before you post that pic like look at my girl
hwɛ me paddie be like you for think twice

[chorus: ansah live & copta]
so the girlie be your own
yeah! the girl whey you dey pap my boy in own
chok it! make i biz
why the girlie be your own
yeah! papa was a rolling stone
we rolling stones
we roll with dem girls and you know it
so the girlie be your own
the girl whey you dey pap
so the girlie be your own
yeah! charle make i biz yeah
why the girlie be your own
yeah! papa was a rolling stone
yeah yeah yeah

[verse 2: copta]
life’s not fair
what is yours no be yours
secretary she go work work work for her boss charle
boys abrɛ
your man go dey for cloth under dey facetime with in girl
you for advice your friend
check your meat before you chop
you dey play but curry got the sauce
to be quite sincere
can we go off the top
she dey go off in top cos you’re broke
and that’s the price to pay
see your mind dey or
another man dey violate her
you dey rosh
is she yours
boy dey fear break girl
he go break boy
e be the same story
i see the vision and my mind dey forward
so ahead of the game
you dey the sideline
she playing you chamberlain
that’s a super-sub for slow guys
write your name some
abi you c-m

[chorus: ansah live & copta]
so the girlie be your own
yeah! the girl whey you dey pap my boy in own
chok it! make i biz
why the girlie be your own
yeah! papa was a rolling stone
we rolling stones
we roll with dem girls and you know it
so the girlie be your own
the girl whey you dey pap
so the girlie be your own
yeah! charle make i biz yeah
why the girlie be your own
yeah! papa was a rolling stone
yeah yeah yeah


Saksikan Video Rolling Stones - Copta this! Wossop? Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...