God Of Men - Charly boy, Falz Lyrics
By: Admin | Artist: C charly boy falz | Published: 2024-21-09T20:45:54:00+07:00Lirikku.ID - God Of Men - Charly boy, Falz Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "God Of Men - Charly boy, Falz Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton C charly boy falz. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak God Of Men - Charly boy, Falz Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.
everybody say ye ye
you know say we get original, we get fake
but this song is dedicated to all the fake pastors
because guy men don full for church oooo
yeparipa
through jesus christ our lord o (amen)
na wetin dem dey take deceive us (amen)
through jesus christ our lord o (amen)
na wetin dem dey take deceive us o (amen)
they do us left
they do us right
pastor wetin be your work before
you leave your work come dey deceive the people of god
who call you, god ever flash you
pastor who call you, na wrong number be that make you hang am
na bible be your con you stand for altar dey rob, you be robber
na prophesy be your jazz, you turn church to kalokalo you be thiefy thiefy
sow your seed so that your days may be long
my beloved god loves a cheerful giver
through jesus christ our lord o (amen)
na wetin dem dey take deceive us (amen)
through jesus christ our lord o (amen)
na wetin dem dey take deceive us (amen)
they do us left
they do us right
yarn dem well well
abaka you be ? afaka
army robber some dem dey call olopa cos you go speak ? you go ?
santarishomaskuchie
banterleskishalamaya
skabocheskabachasakura
soromisalamisadiva
you tell me make i touch not your anointed
but your anointed dey touch our young girls
you take advantage of all of our problems
na why prosperity dey always be the subject
but na we be the subject check am for context
tithes wey we drop wey you chop wey you don flex
we dey church we dey pray for insurgence
we still dey wait until the day dey blow the trumpet
you talk am i gok am
you talk am i gok am
my brother talk to your god
human being no be your god
my sister talk to your god
human being no be your god
human no be your god o no dey mumu yourself for miracles
plus them go deceive you after everything dem go leave you
that’s why me i dey pray to my god i go dey do my things my way
dem say i dey craze cos i dey my lane
i no dey do things their way
ye ye
area father dey for you
area papa there for you
area father dey for you
area papa there for you
Saksikan Video God Of Men - Charly boy, Falz Lyrics Berikut ini..
Random Song Lyrics :
- fil style - kolera lyrics
- oh joy - beachheads lyrics
- outro - woran lyrics
- good bread - the weather station lyrics
- parli di me - bresh lyrics
- my weakness - jason aldean lyrics
- apiaries near me - e [zedek / sanford / mccarthy] lyrics
- winter - otis archer lyrics
- nrw (remix) - billa joe, kc rebell & manuellsen lyrics
- leyla - theoriginalmali lyrics