lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Charly berry – Ogaranya


By: Admin | Artist: C charly berry | Published: 2024-14-05T15:45:17:00+07:00
Lirik Lagu Charly berry – OgaranyaLirikku.ID - Lirik Lagu Charly berry – Ogaranya: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Charly berry – Ogaranya" yang dinyanyikan oleh Toton C charly berry. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Charly berry – Ogaranya Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

(ogaranya)

name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger

call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)

as i enter, them ma hail me
odogwu abaata
with my doings, thеm ma feel me
they call me ogaranya
as i won talk, thеm ma listen
nah me be their minister
when i spray money no fear fear
cause i no get budget

i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya

call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)

see men them ma come all of them bigger
the money wey dey fall like a storm k!ller
you don’t know how i carry my digger
the land got strong like a stand pilar
i don’t need permission you know
i am rising up, no more introduction you know

i say nah who be the boss
ogaranya ogaranya
person wey dey make things to work
ogaranya ogaranya
when i enter everywhere shutting down
ogaranya ogaranya
with my caliber you know that am living large
ogaranya ogaranya

name wey get money
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
person wey get laber
nah wetin people dey call lam (ogaranya)
me i don boost i know
nah money i dey deliver
no man should curse at all
cause my men fit pull the trigger

call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)
call me ogaranya (ehhe ogaranya)

(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)
(call me ogaranya ehhe ogaranya)


Saksikan Video Lirik Lagu Charly berry – Ogaranya Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: