![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Cboy-demi – Monalisa
By: Admin | Artist: C cboy demi | Published: 2024-07-07T15:25:54:00+07:00
![Lirik Lagu Cboy-demi – Monalisa](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-cboy-demi-monalisa.png)
ah ah
cboy demi yeah!
oh lariya
follow me oh lariya eh
dem say you′re not for me na
but me i don’t really care eh
it′s not sharia
this love is not criminal
the only thing wey dey lariya
is if you dey for me now eh
i picture your picture
inside my head
in the perfect picture
wetin you go see (na)
monalisa
the gen to my liver (ahhh)
monalisa
she love what i give her (ahhh)
monalisa
ready to marry her (ahhh)
monalisa
my bae, my diva (ahhh)
monalisa
the gen to my liver (ahhh)
monalisa
she love what i give her (ahhh)
monalisa
ready to marry her (ahhh)
monalisa
my bae, my diva (ahhh)
i’ll wait, i’ll wait
today and forever
bebe, for you
i′ll wait for days
even if go craze
i picture your picture
inside my head
for poorer or richer
i go still commit
you dey for my visions
you dey for my dream
in the perfect picture
wetin you go see (na)
monalisa
the gen to my liver (ahhh)
monalisa
she love what i give her (ahhh)
monalisa
ready to marry her (ahhh)
monalisa
my bae, my diva (ahhh)
monalisa
the gen to my liver (ahhh)
monalisa
she love what i give her (ahhh)
monalisa
ready to marry her (ahhh)
monalisa
my bae, my diva (ahhh)
Saksikan Video Lirik Lagu Cboy-demi – Monalisa Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu muhab – مهاب – heya de el donya – هي دي الدنيا
- lirik lagu convulsing – shattered temples
- lirik lagu permline – dying lately (lycoris)
- lirik lagu sarhad – batmobil
- lirik lagu 5’4 (five-four) – k!llallthecivilians
- lirik lagu frail body – devotion
- lirik lagu forténa (포르테나) – hard to say i’m sorry
- lirik lagu spaceshift – sentinal
- lirik lagu best dad ever – alex! alex! alex!
- lirik lagu mohammed rafi – aese to na dekho