lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Champion - Bracket (nigeria) Lyrics


By: Admin | Artist: B bracket nigeria | Published: 2024-22-09T23:31:58:00+07:00
Champion - Bracket (nigeria) LyricsLirikku.ID - Champion - Bracket (nigeria) Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Champion - Bracket (nigeria) Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton B bracket nigeria. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Champion - Bracket (nigeria) Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

oh oh
ugh uhm

yeah
yeah
u no no no

as i waka for road jeje o
i see people wey dey call me o
they say dey want to kpeme o
becos dem dey hear me say

i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh (yeah)

everyday, i’m praying saying!
eledumare, save me!
next thing i do
(i write this song)
i’m singing chilling singing
as i write the hit
na masterkraft go do the beat
then i put am for (radio and tv)
all my people
naso e bi e
as i waka for road jeje o
i see people just dey call me o
dem say dey want to kpeme o
becos dem dey hear me say

i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh

enemies, they hating
trials and tribulations
problems and persecutions
but i’m never ever breaking na
who god don bless o
who born the person wey wan test o
emeezy, bracket o
still a work in progress
disrespect me on your website
still i’ll hold my head high
they pray for my downfall
but i’m more than a conqueror
as i waka dey go my way
see people just dey hail
sometimes i dey make mistakes
still i’m a born champion

i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh

life na jeje o (uhm uhm)
if you rush you go kpeme o (uhm uhm)
make you take am sere o
everyday and night, i’m thanking jehovah
sometimes i make mistake o
coz i no too perfecti o
becos i dey carry on
me i no go stop o

as i waka for road jeje o
i see people wey dey call me o
dem say dey want to kpeme o
becos dem dey hear me say
as i waka dey go my way
see people just dey hail
sometimes i dey make mistakes
still i’m a born champion

i’m a champion
come to the chart i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh
i’m a champion
come to the chart, i’m no 1
i make mistakes i dey carry on
that’s why i say
oh oh oh oh oh

e.m.ezzy
bracketi le e
e.m.ezzy
bracketi le e
fast and smash
banky w (w)
masterkraft on the beat o
(dr driecks on the mix)
ape planet


Saksikan Video Champion - Bracket (nigeria) Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...