lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Boom boxx – I Dey


By: Admin | Artist: B boom boxx | Published: 2024-04-07T18:04:38:00+07:00
Lirik Lagu Boom boxx – I DeyLirikku.ID - Lirik Lagu Boom boxx – I Dey: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Boom boxx – I Dey" yang dinyanyikan oleh Toton B boom boxx. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Boom boxx – I Dey Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

i dey lyrics
parttyyyy
yeaahhh oh uh oh
boomboxx dey here
teni makanaki

[boom boxx]
i send you friend request, you no wan accept
you see my message girl
you no fit deny yeah
wetin you do me i no fit forget
some women are wicked
some women are wicked eh
sugar baby sweet only when money dey
but i no get money now, but i go get one day
if you no wan do then let me know
cause i no fit postpone my love
i no go fit postpone my love

when monеy no dey i dey
when you dеy hunger i dey
when your hustle no pay i dey
i dey for you i dey
now you wan dey use me dey play
play me home and away
if you leave me i go run mad
call me mr romantic yeah
when money no dey i dey
when you dey hunger i dey
when your hustle no pay i dey
i dey for you i dey
now you wan dey use me dey play
play me home and away
if you leave me i go run mad
call me mr romantic yeah

for you, i dey dey dey
for you i dey dey dey
for you
for you yeah eh
for you i dey dey dey
for you i dey dey dey
for you
ah na na na

[teni]:
teni makanaki
baby, make i explain
baby, i no wan suffer na hin i run, i j~pa oh
baby, no besay me i no love you or want you
but i dey wait make you hammer
please forgive me
i love you oh i swear
oh baby forgive me
i no mean wetin i do you
so forgive me
i wan dey for you everyday
oh my baby oh my baby
when money no dey i dey
when you dey hunger i dey
when your hustle no pay i dey
i dey for you i dey
now you wan dey use me dey play
play me home and away
if you leave me i go run mad
call me mr romantic yeah
when money no dey i dey
when you dey hunger i dey
when your hustle no pay i dey
i dey for you i dey
now you wan dey use me dey play
play me home and away
if you leave me i go run mad
call me mr romantic yeah

for you, i dey dey dey
for you i dey dey dey
for you
for you yeaaahh
for you i dey dey dey
for you i dey dey dey
for you
ah na na na
ah na na
no be say me i no love you, i want you
boomboxx dey here yeah
teni makanaki (loverboy)
dheavy e yeah yeah yeah yeah


Saksikan Video Lirik Lagu Boom boxx – I Dey Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: