lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Lirik Lagu Blaqchieeld – Update Me


By: Admin | Artist: B blaqchieeld | Published: 2024-04-07T18:01:12:00+07:00
Lirik Lagu Blaqchieeld – Update MeLirikku.ID - Lirik Lagu Blaqchieeld – Update Me: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Lirik Lagu Blaqchieeld – Update Me" yang dinyanyikan oleh Toton B blaqchieeld. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Lirik Lagu Blaqchieeld – Update Me Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

yeah ma ma !!!
it’s your boy
blaqchieeld o
spiritual music!!!

where una dey see this money
abeg
for my life i nor really dey like to beg
but the matter choke
na why crayfish dey bend
i done off our government sef dem nor dey send
everywhere for my status na man dealers too much
english them say flip flop na slippers
if n0be god by now i suppose commit murder
k!ll like five people send am through xender
but if na soap pablo make i cut am too
you ball on me you know me i go ball on you
n0be everytime i gats dey call on you
shey we be blood nah, prove am make i see am too

if i call you my bro
you go pick up o
what’s the update
my guy make we link up o
when we gather iswear up
i go turn up
when the blessings go come
my guy we go show love o
if i call you my bro
you go pick up o
what’s the update
my guy make we link up o
when we gather iswear
we go turn up
when the blessings go come
my guy we go show love o
too many things whey my eyes done see
too many friends fit to copa me
oluwa over take for me
shey na money i find i nor k!ll person
that kinda thing whey go dinger me
that kinda love whey go trigger me
i collabo with abkeyz
shey na money i find i nor k!ll person

omo this your grace sufficient
but money enter your account you done change accent
if na movie we dey watch make we change cassette
can you imagine
how water wan take full basket?
everybody get their broke limit
my money for rent naim joola just spend finish
if i bill am na see finish
but if na woman e go dey activate billings

if i call you my bro
you go pick up o
what’s the update
my guy make we link up o
when we gather iswear up
i go turn up
when the blessings go come
my guy we go show love o
if i call you my bro
you go pick up o
what’s the update
my guy make we link up o
when we gather iswear
we go turn up
when the blessings go come
my guy we go show love o
too many things whey my eyes done see
too many friends fit to copa me
oluwa over take for me
shey na money i find i nor k!ll person
that kinda thing whey go dinger me
that kinda love whey go trigger me
i collabo with abkeyz
shey na money i find i nor k!ll person


Saksikan Video Lirik Lagu Blaqchieeld – Update Me Berikut ini..


Lirik lagu lainnya: