![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Bella shmurda – Many Things
By: Admin | Artist: B bella shmurda | Published: 2024-30-06T06:14:57:00+07:00
![Lirik Lagu Bella shmurda – Many Things](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-bella shmurda-many-things.png)
so many things on my shoulder
many things wey no matter
many many things burst my medulla
only small thing i fit talk sha
so many songs on my folder
all of them must to blow sha
plenty girls for my whatsapp
all of them want to know what’s up
see i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
say n~gga don come
the boy don show
enemies dey vex say the boy don blow
right on time, dem ma come my show
den ma ride or die
when they see me show
say n~gga don come
the boy don show
enemies dey vex say thе boy don blow
right on time, dem ma come my show
dеn ma ride or die
when they see me show
see i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
i no go die tonight
i go live for life
and if i die tonight
i don live my life
oh fine boy bella , me naughty
oh 20 bottles e no do me
i give thanks to the almighty
for time and life and graces
annabelle yes you’re naughty
oh fine boy bella , me naughty
oh 20 bottles e no do me
Saksikan Video Lirik Lagu Bella shmurda – Many Things Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu undeclinable – about me
- lirik lagu the connection (garage rock) – labor of love
- lirik lagu don toliver – ups
- lirik lagu léo ferré – colloque sentimental
- lirik lagu lil taran & grrjott – disappointed
- lirik lagu xdcam – альфа-распад бабушки (feat. kiddead) (granny alpha decay)
- lirik lagu mert aydın öztürk (the nova) – yol al
- lirik lagu emptiness – un corps à l’abandon
- lirik lagu j’uno the prophet – missed calls
- lirik lagu manuel impoco – san francisco