lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Rush - Ayra starr Lyrics


By: Admin | Artist: A ayra starr | Published: 2024-20-09T16:42:24:00+07:00
Rush - Ayra starr LyricsLirikku.ID - Rush - Ayra starr Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Rush - Ayra starr Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton A ayra starr. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Rush - Ayra starr Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

[verse 1]
sabi girls no dey too like talk
animals dey in human form
padi man, n0body like work
but you must hustle of you wan chop
e no finish dem wan fight us
if them dey run dem no fit catch up
i no dey for say i too righteous
no come dey form say you too like us
me no get time for the hate and the bad energy
got my mind on my money
make you dance like poco lee
steady green like broccoli
steady on my grind no wan hear what they wan telly me
kudi na my fantasy
dem wan dey check if my tap e no rush
[chorus]
but e dеy rush
e dey rush well well
e bе much
na god dey make my tap, e dey rush
the kind money we touch
but e dey rush
e dey rush well well
e be much
no be hype, everybody dey crush
there’s no dulling with us (there’s no dulling with us)

pa pa ri, pi pa pa ri pa
pa pa ri, pi pa pa ri pa
pa pa ri, pa ri pa pa ri


Saksikan Video Rush - Ayra starr Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...