![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Ayra starr – Sability
By: Admin | Artist: A ayra starr | Published: 2024-05-07T20:12:12:00+07:00
![Lirik Lagu Ayra starr – Sability](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-ayra starr-sability.png)
[intro]
london (london)
[verse 1]
e n lę oh
greet everybody for here oh
padi jo shey shey pęlę oh
mo ti so funwon tęlę oh
belle oh
deliver like i get belle oh
dem say i dey go cele oh
dem say i dey go cele oh
[pre~chorus]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
[chorus]
sabi oh, oh~oh (come on, come on)
sabi oh, oh~oh~oh~oh~oh~oh
sabi oh, oh~oh (come on, come on)
sabi oh, oh~oh~oh~oh~oh~oh (oya na)
[instrumental break]
[verse 2]
oni reason
oni reason why dem dey call me oloyin
while you beefing, i’m still lеading
k!ll anything i no fit miss
you no go fit in my shoes
high fashion, jimmy choo
wanna sip some jin and juice
tomorrow will bе okay
[pre~chorus]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
[chorus]
sabi oh, oh~oh (come on, come oh)
sabi oh, oh~oh~oh~oh~oh~oh
sabi oh, oh~oh (come on, come on)
sabi oh, oh~oh~oh~oh~oh~oh (oya na)
[instrumental break]
[outro]
espiritu fortuna
i go make you jo dada
shey you getty the power
sweety passy amala ketu
shinji kagawa
jesu kristi loba wa
got them falling yakata
you know as e sabi girl dey do
Saksikan Video Lirik Lagu Ayra starr – Sability Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu rbd – trás de mí (live in brasilia)
- lirik lagu i.r.a.t.e. (nu metal band) – pathetic
- lirik lagu the rolling stones – paint it black (grrr live!)
- lirik lagu monkey d polkun – pokémon bleu
- lirik lagu lxst – mirror on the wall
- lirik lagu riz la vie – go again (haven’s version)
- lirik lagu stocking stuffers – merry christmas
- lirik lagu txlibxn – two many
- lirik lagu kay bandz – switch locations
- lirik lagu nolan the ninja – qt (let’s chill)