![lirikku.id](/inc/logo.png)
Lirik Lagu Asufii – Danger Man
By: Admin | Artist: A asufii | Published: 2024-07-07T03:58:54:00+07:00
![Lirik Lagu Asufii – Danger Man](https://i0.wp.com/file.laponta.id/img/uploads/lirik-lagu-asufii-danger-man.png)
verse 1 (odafe)
me i finna take my life in a snap
finna picture this e go clear like die
i cannot do it just once
it’s like a loop, i do this repeatedly
shey you wan kpai
me i finna help you to die
sometimes i dey feel my soulmate cry
many many times i dey k!ll her vibe
ohh ohhh
bridge (asufii)
what do we know
been in my feelings go insane going emo
end of the wicked nah cruel santino
is he down in the grave, only god knows
(2x)
hook (asufii)
k!ll a man like danger man
you no fit run from man, k!ll a man down
k!ll a man like danger man
you no fit run from man, k!ll a man down
(2x)
verse 2 (odafe)
sometimes they dey tell me say make i choose sides buh i don’t know me i’m so cold
sometimes i dey wonder why what if i take life me i go dey cold
lni, i good innnit
i don baje even in my feelings
i dey do bad even when i’m sinning
i no fit sad i don throw my feelings
bridge (asufii)
what do we know
been in my feelings go insane going emo
end of the wicked nah cruel santino
is he down in the grave, only god knows
(2x)
hook (asufii)
k!ll a man like danger man
you no fit run from man, k!ll a man down
k!ll a man like danger man
you no fit run from man, k!ll a man down
(2x)
Saksikan Video Lirik Lagu Asufii – Danger Man Berikut ini..
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu must – tanem
- lirik lagu markus schukowski – ziel
- lirik lagu stan kenton – across the alley from the alamo
- lirik lagu jack van cleaf – northern lights
- lirik lagu until rain – tearful farewell
- lirik lagu viznode, acloudyskye & aspect – dead end station
- lirik lagu bobby freemont – faster gun
- lirik lagu ninewaters – movinglikeazombie [dante red remix]
- lirik lagu inhuman condition – i’m now the monster
- lirik lagu juvenileblokkclique – 2gether 4ever