lirikku.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #
.

Prayer - Walter wani Lyrics


By: Admin | Artist: W walter wani | Published: 2024-29-09T23:32:09:00+07:00
Prayer - Walter wani LyricsLirikku.ID - Prayer - Walter wani Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Prayer - Walter wani Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton W walter wani. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Prayer - Walter wani Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.

intro
money! money!! money!!!
and this the boy dem

every day, every night
we dey hustle no dey think twice
ebi money we dey search
ebi money we dey search

cos we all want the money oh
make some kudi and chop life
ebi money we dey search
ebi money we dey search

cos this life no be joke oh
anything you want, you for push oh
life no be easy when you broke oh

cos this life no be joke oh
anything you want, you for push oh
life no be easy when you broke oh

chorus
that be why, i dey pray
make money, come my way
make my hustle pay
make my hustle pay
that be why, i dey pray
make money, come my way
make my hustle pay
make my hustle pay

verse 1
day by day we dey hustle
searching for the money
every day is a struggle
time no dey, so i fight like a rebel
obra yɛ ɔko
keep my feet on the peddle, i dey go
search for the doe
no matter where edey
chale i go find o
so when you see me blow
hu no sɛ ma brɛ o
ye sii mu akɛy’re
chale mese nyɛ ɛnnɛ o
life no be easy for the street
if you know, give me blow
shouldn’t be here, but chale mercy said no
so i dey on the low
chasing that paper
i don’t really care, whether cedi or cfa
man taya for this money matter
all week long, we dey find that kwacha
looking for a piece of dime
in a rich man’s mine
no be easy, that be why men suffer
chorus
that be why, i dey pray
make money, come my way
make my hustle pay
make my hustle pay

that be why, i dey pray
make money, come my way
make my hustle pay
make my hustle pay

verse 2
always on the grind, nika nika
can’t slow down, fi sɛ ɛmerɛ yɛ sika
need to move quicker
i for get the bag asap, no delay
or my kids might suffer
feel that pressure
sole breadwinner
money on my mind
won’t call me a quitter
i dey go, i dey come
eno be easy but accra stay by plan
no time to waste
no sleep, i dey hustle for days
every day be grind day, won’t stop the chase
i dey go my way, till the hustle pays this bills
i want a house on the hills
give me that
give me that money
mepɛ sika pii, that too much money
dangote money and despite money
me, i just want chill
chorus
that be why, i dey pray
make money, come my way
make my hustle pay
make my hustle pay

that be why, i dey pray
make money, come my way
make my hustle pay
make my hustle pay


Saksikan Video Prayer - Walter wani Lyrics Berikut ini..


Random Song Lyrics :

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...

LIRIK YANG LAGI HITS BULAN INI

Loading...