Ahoe Roundabout - Kulagh Lyrics
By: Admin | Artist: K kulagh | Published: 2024-28-09T06:19:56:00+07:00Lirikku.ID - Ahoe Roundabout - Kulagh Lyrics: Halo Lirikku.ID, Dalam konten ini, kami menyediakan chord gitar untuk lagu "Ahoe Roundabout - Kulagh Lyrics" yang dinyanyikan oleh Toton K kulagh. Dengan chord yang disajikan, pemula atau penggemar musik dapat dengan mudah memainkan lagu ini dengan gitar mereka sendiri. Kami menyajikan chord dengan akurasi tinggi sehingga pemain dapat mengikuti alunan musiknya dengan baik. Juga, kami akan memberikan informasi tambahan mengenai lirik lagu dan mungkin beberapa tips untuk menyempurnakan permainan gitar. Konten ini cocok untuk penggemar musik yang ingin belajar lagu baru atau bagi mereka yang ingin menikmati kesenangan bermain musik dengan gitar. Silahkan disimak Ahoe Roundabout - Kulagh Lyrics Berikut Dibawah ini untuk Selanjutnya.
//verse 1
chale whenever i step ho city
only a few places wey u fit see me
mondays, i dey chill wif ma hommies
all day, fifa wif the bois. no shordys
tuesdays be ma studio sessions
either mickey myco or kush dotty
young talents wif bigbig blessings
dem fit gimme dope beats make i k!ll em
buh wednesdays i go dey sit
dey lay back
on my whatsapp
i go dey chat, dey set trap, make e just barb
somebody dat go just come make we hang out
maybe we get some few drinks up in downtown…. kcs
holla when u see us
thursdays for ma hommies in the business
kojo quashie, bright ellis, queen mabel
prospect, king freeman, sizzla
what’s good??
fridays dierr mirage
turn up all night. yerr, we dey spend the cash
sat-rdays, pool side, make we just relax
bob coffie, sky plus, sometyms barracks
sundays, after some church levels
either solace or d’ablah
crack bottles
buh all day err day
u can find me at the best place
300metres from from ho stadium
and that’s…
// hook
ahoe roundabout
ahoe, ahoe roundabout
ahoe roundabout
from poly to mawuli gate
straight down, u can find me at
from dome, to kk house
straight down, u can find me at
from cocacola… p-ss -ssemblies of god, u can find me at
//verse 2
if u figa say i no get bois for town
u for think twice,make u never mess around
shoutouts to glala joe
he dierr, if u fool
he go slap you from your back make u tap ground
alorbu dems, kafui letsa dems
kofi aƒelotto dems, azanda godwin dems…
nene lamptey, kabiru karta dems…
dem be ma bosses
can’t forget muhammed
u dey see me cool boi??
don’t try kraa
chale, i dey fit tear chain p-ss skinny
from royco house to ahoe roundabout to melcom derr
chale, fine girls dierr, many
i love this place mehn
n0body for tell u
you for know say ho be ma city
wat dey make u figa say i go dey at the top, wey i go forget ma people
don’t be silly!!!!
shouts to ma bois in pwd, ssnit flat
and all the gaza bois in zongo
much respect to ma thugs in asanyam3
salutes to preacha, rememba, bongo
chale, make i show u where u go fit get the best akpl3 and aborbitadzi in ho
if u reach the round about der, just ask anybody
talk say u dey search da doe
hahaha
// hook
ahoe roundabout
ahoe, ahoe roundabout
ahoe roundabout
from poly to mawuli gate
straight down, u can find me at
from dome, to kk house
straight down, u can find me at
from cocacola… p-ss chop better, come straight. u can find me at
ahoe roundabout
Saksikan Video Ahoe Roundabout - Kulagh Lyrics Berikut ini..
Random Song Lyrics :
- last october - kidd g lyrics
- kalb mamlaket bareez | كلب مملكة باريز - abyusif lyrics
- until we meet again - nique got-it lyrics
- zu spät - zemine lyrics
- acrofobia - yuuta lyrics
- sputnik - p38 (ita) lyrics
- born with a broken heart - austin meade lyrics
- pimienta - elena rose lyrics
- похуй (fuck it) - vacío lyrics
- bad tripp - king seven grand lyrics